
Men no time! This days Flo’oH records dey for high demand. No time!! a-shét dey blow out like fire.. no time!!! De Wazobia gazette dey document everything wey dey happen, everyday for Jab music, in the street and in the hood. Everyday for Obj zone. Men no time at all. Am a free soul, everyday I feel so fly, I feel like I walk fly on Flo’o style. Am doing good bouncing to the tunes of Corosorah from Papi’s string. Folks at fan base Papi aware of that fact, ask my angels at Papi’s angels, the’ll tell you about it. Papi Flo’o is doing good….no time!!!!
What da fuck, my life is not a drama that you can script. Men what de fuck..i do freestyle, what de fuck. I flow with de tide everyday, but I stay focused to my tunes everyday. I follow up on what I want if its what I want. Even if it take forever, but I go get wetin I want. What de fuck!! My life is not a script you can script, am a free soul, I flo’o to my tide….
No comments:
Post a Comment